Funniest Rapist Ever!!



Hahahahaha!!! Abeg i no fit help am, make i laugh small.. hahahaha..

I still dey find wetin the man take rape the woman cos na only kokoro i dey see.. lol!

Nothing wey we no go see for this world.. Make dem just comot that remaining kekele thing wey dey show for there so the man go rest.. #askorrrr

#Tatafo
Share on Google Plus

About Mimi

0 comments:

Post a Comment