Bobrisky reveals his Bae is a married man.. and he treats him as a good second wife.. (photos)




Hian!!! Bobrisky don come again..

E be like say the Bobo no know when him tell him fans say him Mysterious "Sugar Daddy" wey dey scatter better money ontop him head yanfu-yanfu  na married man because him talk say him Bae dey treat am like second wife and na only man wey don already marry fit get second wife.. #yawa

Him share snapshots wey get caption say na him Bae get am his Mansion and Benz wey go make am enjoy life wella.


Abeg make una help me see the screenshots below:





Share on Google Plus

About Mimi

0 comments:

Post a Comment