Facebook user Blasted For Insulting Ebonyi State People!!



Some people like trouble sha. #shioor

Na so this Facebook user just enter her wall this morning come write say " 95% of the beggars along the streets of Enugu are EBONYI state people, dem lazy for Africa". 
She even put the Ebonyi for capital letters.

Na so people just start to dey blast am, if na me be the babe, I go just run comot for Facebook... #otan

Make una follow me see wetin people tell am:












Share on Google Plus

About Mimi

2 comments:

  1. why hidding the names of the people that blasted her na... that babe is a big fool, the sperm her father used in impregnating her mother is total waste.
    see https://www.gistinsider.com/celebrity-gossips/ebonyians-blasts-lady-said-95-beggars-in-enugu-are-from-ebonyi-state/

    ReplyDelete