Nigerian lady invites other women to come share her boyfriend with her -- “There’s love in sharing” she said!



E get one video wey dey trend online now, na video of one naija babe wey dey tell other women say make dem inbox am if dem wan share im boyfriend. lol!

she talk say she don tire to dey hear say one woman snatch another woman husband.

she come talk say if woman like your husband or boyfriend, make you share with am, say, na love to dey share... 

she no serious sha! E be like say one girl wan snatch her boyfriend.

Abeg help me watch the video for down:


Share on Google Plus

About Mimi

0 comments:

Post a Comment