Cheating girlfriend was presented her secret lover instead of ring on her engegaement day!




When i dey advise babes make dem stick to one bobo to stick dem go dey use me dey do yeye. Oya see the kain shame wey one babe just enter now.

The babe dey cheat on her bobo dey feel say im no know. She no know say her bobo cousin don catch am and im come tell her bobo.

Na im the bobo and im cousin come go plan with d girl secret lover make d two of dem show her pepper.


Na so the bobo come show for where the babe dey work, come kneel Down with one leg like person wey wan propose.


As the girl come dey shine teeth, her secret lover just appear..
She wan faint..

All the people wey dey work with am sef shock. Dem no gree believe wetin dia eyes see.

Serious yawa!

Share on Google Plus

About Mimi

0 comments:

Post a Comment