Chai!!! See Wetin one yeye Female Corper Turn Her NYSC Uniform Into!!!


Customized Nysc Uniform



























Abeg wetin enter this girl mind wey make am turn our ogbonge uniform to ashawo fashion???
Wetin we go call this one? creativity abi madness?

You sure say she no high? All her bobbbi just dey show. But na fine girl o.

This thing wey she do just dey vex plenty people, some dey talk say she no get shame, others talk say na over sabi dey worry am. The one wey make me laugh pass na the one wey dem talk say no be to serve her nation she go do, say na to go sample her market. If you ask me eh, e no follow at all. #shioorrr!!!
Make i just mind my business.

Abeg wetin you get to talk for the matter?


Share on Google Plus

About Mimi

0 comments:

Post a Comment