Incase you Missed It, BBnaija Omashola's Hilarious Diary Session That Won The Heart Of Viewers (Photos, Video)



Big Brother Naija 2019 'Pepper Dem' housemate and the oldest one in the house, Omashola, went from being seen as just the oldest housemate to everyone's favorite. 

What led to this you may ask? It was his hilarious Diary session with Biggie were he called out Big Brother for selecting only cool people as contestants. 

His 'pidgin' language made the outburst not just cool but hilarious and interesting. 

He got so real, spoke his mind about what he thought of some of the housemates and kept nothing hidden. 


Read Omashola' Diary Session Below;



Omashola said: Tacha irritated me first, you see how I shout her name. 





For stage when Ebuka ask her what will make her win the game, she talk say “look at me, look at them”

I be wan collect mic from Ebuka enter TACHA, I no like person wey dey downgrade people.

Everybody dey rappon, madam Tacha abi wetin dem call am, I thought she go form but she dey OK, nobody wan f**k up.

People never wan comot for their shell.

I been wan attack Tacha, the second day I just give am small rope, if she cross that rope, I for don change am for her, but now she don behave well

I just dey yarn sha..


*silence*

OMASHOLA : BIGGIE you dey there? 😂

*No response*

He continues...

But Tacha don realize say people wey dey the house come from Better places, the UK guy, the Texas guy, Isilomo don travel out, kimoprah na model…

She (Tacha) don realize say she never even comot from Nigeria, she don dey calculate herself now.


Biggie if you gimme coin I go collect pop, because for coin matter I poor. 







I pick MIKE as my Big brother because he dey cool and he dey mature, and I sure say he go look like you, na why I pick am.

I’m appreciative of being in the BBNaija House, thank you BIGGIE .

OMASHOLA: -I dey feel pain for body BIGGIE, I call you tire, you no gree answer me, na Nelson cure me with massage, as Nelson do work of pain killer, I give am my bet9ja coin


The girl wey get yansh, wetin be her name, MERCY.. She get plenty coin.





If JEFF dey fake oo, e FAKING PURE die, he dey selfless, if they give me HoH next week I go collect am oo, I just dey yarn sha.

*Then he flared up... 


Everybody here dey cool, na the problem, BIGGIE, why you pick people wey dey cool, you suppose pick like 2 MAD people .

I get better swimming trunk, I no go wear g-string, if na wetin you dey fear BIGGIE , abeg allow us make we swim for the Jacuzzi, the house too cold, I no like am

Jeff dey cool, he head dey ground, e get politician body, e look mature even though I senior am with 10 year shaa 😂

Click box below to watch the video;












Share on Google Plus

About Doris

1 comments:

  1. AFRICA DATING AGENCY ORGANIZATION,THE BEST CERTIFIED RELIABLE AGENCY COMPANY IN NIGERIAN/GHANA
    ARE YOU SEEKING FOR A RICH SUGAR MUMMY/DADDY/LESBIANS/GAY/ IN NIGERIA, GHANA, US, SPAIN, AND SOME OTHER PART FOR THE WORLD ANYONE INTERESTED SHOULD CONTACT AFRICA DATING AGENCY ORGANIZATION DATABASE ADMINISTRATOR IN NIGERIA VIA(+2348145236851)the only true legitimate agency for people who are seeking for rich and wealthy sugar mummy/daddy/lesbian/gay/ in Nigeria/Ghana u can also have the opportunity to attend our sugar mummies parties and the executive ladies and men parties by contacting Africa dating agency.
    for all works of life, we covered all the state in Nigeria/Ghana/ we are fully registered and recognized
    by CORPORATE AFFAIRS COMMISSION, read more
    about us on our official
    magazine called African dating magazine,were you find lots of comment and testimonies of people we have render our service from January 2010 up till date,
    we have links with ladies who are EXECUTIVES, BUSINESS DIRECTORS, ENTREPRENEURS, BIG TIME OIL LADIES, BANKERS, GOLD DEALERS, LADIES WHO OWNS THEIR OWN COMPANIES, OIL RIGS, AND we also have them in FOREIGN COUNTRIES, LIKE DUBAI LONDON, PARIS, UNITED STATES OF AMERICA, we are around the world…. WE DELIVER UNIQUE, RELIABLE, CONFIDENTIAL SERVICE TO ALL OUR CLIENT But you must be very presentable, handsome, pretty and humble, you must also be very good on bed.
    If you are very sure of yourself that you have all these qualities…. then contact African dating agency for hookup within 48 hours and make cool cash, anyone interested should start calling now for hookup…
    WHATSAPP NO…....+2348145236851

    ReplyDelete